Tuesday, July 28, 2020

I SAW THE WITCH DOCTOR AND SHE TOLD ME WHAT TO DO

BBC NEWS PIGIN SERVICE MEKEM FISK, SAYEM BIGFELLA JUJU BLONG COVID KANAKA IM BUGGERIMAP FINIS:

Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete


  • Daniel Semeniworima
  • Senior Broadcast Journalist
Hydroxychloroquine wey be anti-malarial drug na for May 2020 US President Donald Trump first say im dey take hydroxychloroquine as preventive measure against Covid-19, although sabi pipo don warn about di side effects.
Latest tori be say one American doctor don go viral afta one Dr Stella Immanuel wey be primary health physician for Houston, Texas US inside one for one video tell tori pipo for news conference say she don treat ova 350 patients wey get Covid-19.
Dr. Immanuel still dey insist say she know wetin she dey tok.

End of Twitter post, 1
But sabi pipo still dey study if hydroxychloroquine (and one drug wey resemble am wey dem dey call chloroquine) dey effective against coronavirus.
Di World Health Organization say dem dey concerned about reports of pipo wey dey do self-medication and dey cause serious harm to dia bodi.
World Health Organization announce on July 4 say dem don stop dia trial of hydroxychloroquine and lopinavir/ritonavir drugs. 
Dem organize di trial to find out how effective di drugs be to treat Covid-19.
According to di result of di trial wey dem do, hydroxychloroquine and lopinavir/ritonavir no really reduce death of Covid-19 patients for hospital wen you compare to di regular treatment wey dem receive.
So far coronavirus don catch more than 16 million pipo across di world according to World Health Organization.





Donald Trump retweet Dr. Stella Immanuel Covid video and Hydroxychloroquine





Wetin we call dis foto, 
President Trump bin don talk about using dis drugs for Covid-19



The Houston doctor who was part of a controversial viral video touting hydroxychloroquine as a "cure" for COVID-19 has said certain gynecological issues are caused by sexual encounters with demons in dreams, along with other dubious medical claims.
The Daily Beast has published an extensive collection of some of the views of Dr. Stella Immanuel, who was part of a video showing a group of doctors making misleading and false claims about the coronavirus pandemic that was removed from Facebook and Twitter--but only after it garnered tens of millions of views and was retweeted by President Donald Trump.
The video recorded in front of the U.S. Supreme Court, according to The Washington Post, claimed that face masks and lockdowns are not needed to stop COVID-19.

LIVING PROOF INTERNET SCAMS ARE NOT NIGERIA'S ONLY COMPETITIVE INDUSTRY