BBC NEWS PIGIN SERVICE MEKEM FISK, SAYEM BIGFELLA JUJU BLONG COVID KANAKA IM BUGGERIMAP FINIS:
Dr Stella Immanuel Hydroxychloroquine video: Facts you fit no sabi about dis drug for covid video of Houston Texas doctor wey Facebook, Twitter Periscope delete
Daniel Semeniworima
Senior Broadcast Journalist
Hydroxychloroquine wey be anti-malarial drug na for May 2020 US President Donald Trump first say im dey take hydroxychloroquine as preventive measure against Covid-19, although sabi pipo don warn about di side effects.
Latest tori be say one American doctor don go viral afta one Dr Stella Immanuel wey be primary health physician for Houston, Texas US inside one for one video tell tori pipo for news conference say she don treat ova 350 patients wey get Covid-19.
Dem organize di trial to find out how effective di drugs be to treat Covid-19.
According to di result of di trial wey dem do, hydroxychloroquine and lopinavir/ritonavir no really reduce death of Covid-19 patients for hospital wen you compare to di regular treatment wey dem receive.
So far coronavirus don catch more than 16 million pipo across di world according to World Health Organization.
WIA DIS FOTO COME FROM, GETTY IMAGES
Wetin we call dis foto,
President Trump bin don talk about using dis drugs for Covid-19
The video recorded in front of the U.S. Supreme Court, according to The Washington Post, claimed that face masks and lockdowns are not needed to stop COVID-19.